P-square Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD) lyrics

ionicons-v5-k ionicons-v5-j
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0-9
 
TabCrawler.ComP / P-square / Do As I Do (feat. Tiwa Savage & MayD) log in ] [ register ]
TABCRAWLER Online Sheet Music & Lyrics Archive Member Votes: 0 / 5(0 votes)
TAB VIEWS for do as i do (feat. tiwa savage & mayd) lyrics: 458

To to be able to download PDF tabs, rate, comment & submit guitar tabs, bass tabs, keyboard tab, lyrics and drum tab files you must LOGIN TO TABCRAWLER Online Guitar Tabs & Guitar Pro, Bass Tab, Drum Tabs Archive MEMBERS ONLY AREA.
[PRINT]
Did this lyrics for do as i do (feat. tiwa savage & mayd) help you?
You must LOGIN to rate this lyrics.
Help us improve the tab & lyrics archive!

Do As I Do (feat. Tiwa Savage & Mayd) by P-square Psquare (ahn) and Tiwa Savage with Mr. May D (ahn) We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn) Hey pretty girl with your sexy body Me like the way you move, you dey make me soji Mr. DJ you too sabi So pon the selense for this party Baby girl make you come to Daddy Make you sip some Hennessey and Bacardi Daddy go rock you steady Cos you got me going on Na the wey you dey do me, dey move dey make dey trowey Na the thing wey you do make me wan pop rosey As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move do as I do, do as I do, do as I do eh I can go all night boy If you ready Baby follow my lead, I like it nice and steady You wan spend money You like how I move my body I like how it makes you crazy Can we take it slowly As I roll and I roll and I whining my hips just watch me And by the end of the night I go dey by your side make you touch me As a party starter (party starter) I come here to scatter (come here to scatter) If you no fit enter (no fit enter) Make you go get fundamental And do as I do, do as I do, do as I do eh do as I do, do as I do, do as I do eh As I dey do, you dey do As I dey move, you dey move

TAB AND LYRICS COMMENTS:

There is no comments for the do as i do (feat. tiwa savage & mayd) lyrics sheet music yet. Please post one now!

© 2020 TabCrawler Online Guitar Tab and Music Lessons Archive